Change Your Image
bethiebims
IMDb member since September 2020
Reviews
The Silent Intruder (2024)
An intriguing Story line
27 March 2024 - 1 out of 1 users found this review helpful.
The scenes for this movie go scatter your brain! The choreography and stunts ehn, dem dey burst brain. You go dey siddon for edge of your seat, no be small thing. If you like action and suspense, this movie na the real deal. You no fit miss am at all, at all! E go blow your mind, trust me.
The movie go just dy sweet your body dy go! Na non-stop happiness e go dy give you. I fit guarantee say you no go fit comot for your seat. E go dey intense! Make sure say you grab your popcorn and enjoy the ride. E sure me say go blow your mind, no be small thing!
Carry all your Molebi member go watch this movie oo.... Better thing no be for only one person sha. Tori The silent intruder na 1000/10 !!!
See more▼See less▲